23/12/2025
😂My worst Day😅
I was at a bus stop this evening when I saw a very pretty lady
Meeeehhnn,🙈 this babe fine dīe😉😋😋
See the way men dey Trip for her,😳😏
🙈guys see the way I dey look this babe like say she be angel.😁
Suddenly I heard a sweet voice
"Hey you, what's the time please?"☺️
I hardly believed 😳I was the one she is talking to,🙆🏽♂️
Now all eyes on me.😏😩
Proudly I looked at my wristwatch, 🙈it was then I realised my wristwatch was no longer working,🥺 and it stopped working early that morning…🤦🏼♂️🤦🏼♂️
Chai,🤦🏼♂️ see me oo, Hēats flows through my spīne.🥺🥺
"What's the time please??" She asked again.😳
I just have to say something
"Mmmm,☺️well, it's just that I forgot to set my wristwatch" wait let me check my phone,😉☺️☺️
and to make the matter worse...😩 my phone don off📴 Chei!! Who I offeñd?? 🥺😭
if you see the kind disgūsting look this babe gave me ehn,🥺I come weāk, I dey speechless😔
😏Na so one yeye gal way dey back come whisper to her friend..
"Na so dem go dey wear wristwatch wey no dey work up and down dey form dīrty big boy"🥴
and to Make the matter worst, one fat woman wey dey for front come reply "No mind dem, some go even carry big phone wey no dey work dey do big boy, big boy empty pøcket" 😏🤨
See shame, everybody for the bus Būrst out of laughter and to even make the matter worst,🤨 the girl wey ask me time follow dem dey laugh
See as shāme catch me oo😔😭😭
To even make the matter worst, conductor wan ask me for money come say..😅"Big boy bring your money" 😁
chei!!! Another round of laughter, this one even the driver sef follow laugh🥺🥺
Now I'm currently in my bedroom thinking, I can't eat... What a shāme! 🤦🏾♂️
And to even make the matter wørst, you people wey I just tell the story now even follow dey laugh laugh me 😒
Appreciate me by Following my page🙏😭👉 Bigmouth tv Film Academy Ikom