Jennypearl's podcast show

Jennypearl's podcast show This page is designed for podcasting, inspirational quotes and educational purposes

Our last episode was hot,The incoming will be hotter https://www.spreaker.com/episode/51270638Don't forget to drop your ...
24/09/2022

Our last episode was hot,
The incoming will be hotter

https://www.spreaker.com/episode/51270638

Don't forget to drop your contribution and observation

This Podcast dey touch light mata wey concern heartbreak πŸ’”

24/09/2022

Saturday is for rest and maintaining beauty ✌️

24/09/2022

Our next podcast go be dey continuation of our last episode wey we bin Yan mata wey concern heartbreak " how person fit no say she /he don chop breakfast" if you bin like the first episode and you get wetin you for like make we touch light. Drop am for we comment box hereπŸ‘‡

I greet you J.Pilly πŸ«‚

Yes oo Another episode don land ooThis one concern mata wey follow for we society πŸŽ™οΈπŸŽ§
30/04/2022

Yes oo
Another episode don land oo
This one concern mata wey follow for we society πŸŽ™οΈπŸŽ§

My pipu Life no get duplicate Na why we go touch light Mata wey concern security and how we go tak

02/04/2022

My pipu na here we go dey touch light all dey mata wey dey wori us 😁😁😍
P

Address

Uyo

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Jennypearl's podcast show posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The University

Send a message to Jennypearl's podcast show:

Share